Search Anything On Nairaflaver

Lyrics

LYRICS: Joeboy – Celebration Mp3 Lyrics

download

Read the Lyrics of popular Banku Music recording artist, Joeboy who recently drop another hit new single titled Celebration.

LYRICS: Joeboy – Celebration Mp3 Lyrics

Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation oh na na (na na)
Celebration
Celebration wey we con do for our life
We go dey alright o

Tori ma lowo
Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto

Ma lowo
Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto

E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location
(location o o)
Bad mind leave my circumference
Them go do dem go yarn nonsense
I no send, I dey high vibrations oh

Tori ma lowo
Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto

Ma lowo
Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto
Yea yea yea

Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation oh na na (na na)
Celebration
Celebration wey we con do for our life
We go dey alright o (no no no)

Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye mi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lo
God dey
Yea
No worry no worry, my brother you know
money go dey

Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto

Ma lowo
Ma lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaiye
Ma ra motor
Won ma ro pe
mo shey lotto
Yea yea yea

Joe Joe
Jobeoy pon deck
Oxygen mix

ALSO READ:  LYRICS: Wizkid – No Stress Lyrics

Download Now

1 Comment

  • I love joeboy and his songs, the song alway give me joy,vibes and motivation am one of his fans. more love and blessings and vibes from Airohi Alex

Leave a Comment