Search Anything On Nairaflaver

Freebeats Instrumentals Lyrics

Teni – Come And See Lyrics & Mp3 Instrumental Download

download

Award winning Nigerian singer & songwriter, Teni comes through a brand new single titled Come & See feel the Lyrics and Mp3 Instrumental below.

Teni – Come And See Instrumental

Coming soon..

Teni – Come And See Lyrics

I go give you spoon
Collect fork
Turn the table
Collect your food
Cause confusion
Start to talk o
O fe ma pofo lemi lori omo oba
Won le ri mi mu o omotayo
Ah oh eh o motayo
Teni teni edu lemo
When you see me pass
I carry holy ghost pass o
Oh oh dy want to trash
They no see me thrash

I enter pass
I enter enter pass
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see

Awon ti won dami duro oo
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see

Awon ti won dami duro oo
Come and see o
Come and see
Yeah yeah

Mo yege laye mi o
Mo yege
Mo ra ile laye mi
Eh eh mo yege
Mo yege laye mi o
Mo yege

Mo ra ile laye mi
Eh eh mo yege
They go give you spoon
Collect fork
Turn the table
Collect your food
Cause confusion
Start to talk o
O fe ma pofo lemi lori omo oba
Won le ri mi mu o omotayo
Ah oh eh o motayo
Teni teni edu lemo

They go give you spoon
Collect fork
Turn the table
Collect your food
Cause confusion
Start to talk o
O fe ma pofo lemi lori omo oba
Won le ri mi mu o omotayo
Ah oh eh o motayo
Teni teni edu lemo

When you see me pass
I carry holy ghost pass o
Oh oh dy want to trash
They no see me thrash
I enter pass
I enter enter pass

Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see

Awon ti won dami duro oo
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see
Come and see o
Come and see

Awon ti won dami duro oo
Come and see o
Come and see
Yeah yeah

[Outro] Lala to roke
Oro pe lenu mi o
Shingbashin
Owe po lenu mi o
Tin ba ti soro
Aye gba temi o
I want to talk..

ALSO READ:  [Music] Teedezy – Brother Man Mp3 Download

Leave a Comment