Search Anything On Nairaflaver

Lyrics

Baddest Boy Lyrics

download

Award winning Music serial hitmaker, Skiibii has released a new song labelled ‘Baddest Boy’ which was produced by Runcheck.

Skiibii’s first EP blends Afrobeats, R&B, and hip-hop rhythms to capture his varied thoughts, traits, and moods.

“Ma Doubt E,” the EP’s centerpiece, features Zlatan Ibile, who takes a blazing performance on the energizing track.

Read The Lyrics and share your thought below:

Skiibii – Baddest Boy Lyrics

Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the Baddest boy

Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Skiibii Mayana

ALSO READ:  MP3 DOWNLOAD: DJ Harold Ft. Rema Namakula, Chike – Your Love Make Me Loco

Leave a Comment